Bayelsa Deputy Governor Kpaì After Cølląpse

Bayelsa State Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, don pąss away after he sųddenly cølląpsed for him office today, December 11, 2025.

People wey dey around him office say e fęll sìck around 1:30pm and dem quickly rųsh am go Federal Medical Centre (FMC), Yenagoa, but doctors later pronounce am de*d minutes after arríval.

He was 60 years old at the time of he kpaí.

Security personnels don cørdon off FMC Yenagoa as top government officials go there to show support and express shøck.

Before this, sources talk say Senator Ewhrudjakpo dey carry heavy work load and people describe am as workaholic wey no dey ręst, and dem think say the cølląpse fit relate to he*rt emęrgęncy.

This one don shøck many people for Bayelsa and across Nigeria as government officials dey møurn the løss.
Bayelsa Deputy Governor Kpaì After Cølląpse Bayelsa State Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, don pąss away after he sųddenly cølląpsed for him office today, December 11, 2025. People wey dey around him office say e fęll sìck around 1:30pm and dem quickly rųsh am go Federal Medical Centre (FMC), Yenagoa, but doctors later pronounce am de*d minutes after arríval. He was 60 years old at the time of he kpaí. Security personnels don cørdon off FMC Yenagoa as top government officials go there to show support and express shøck. Before this, sources talk say Senator Ewhrudjakpo dey carry heavy work load and people describe am as workaholic wey no dey ręst, and dem think say the cølląpse fit relate to he*rt emęrgęncy. This one don shøck many people for Bayelsa and across Nigeria as government officials dey møurn the løss.
Like
Love
3
1 Comments 0 Shares 1K Views
AfaTok https://afatok.com