-
أخر الأخبار
- استكشف
-
المتجر
-
التمويل
-
وظائف
I be badoo
Am not 1 of those boyz
Am not 1 of those boyz
-
38 المنشورات
-
30 الصور
-
4 الفيديوهات
-
يعيش في Oghara
-
من Warri
-
Male
-
متابَع بواسطة 4 أشخاص
التحديثات الأخيرة
-
Abeg FG no comot taxAbeg FG no comot tax0 التعليقات 0 المشاركات 3كيلو بايت مشاهدة
5
الرجاء تسجيل الدخول , للأعجاب والمشاركة والتعليق على هذا! -
Show glass for sale in ogharefe
Dm or call
09021011294Show glass for sale in ogharefe Dm or call 090210112942 التعليقات 0 المشاركات 3كيلو بايت مشاهدة
5
-
-
US bomb terrorists fr 9ja 25 dec but till now the news nva make major headlines like d way bandit killings dey make headlines abi d governments dey do damage control ?US bomb terrorists fr 9ja 25 dec but till now the news nva make major headlines like d way bandit killings dey make headlines abi d governments dey do damage control ?1 التعليقات 0 المشاركات 2كيلو بايت مشاهدة
3
-
I no dey go out oI no dey go out o🤣🤣1 التعليقات 2 المشاركات 2كيلو بايت مشاهدة 82
2
-
For the last time...
Dis na mistake mood ?For the last time... Dis na mistake mood ?1 التعليقات 0 المشاركات 809 مشاهدة
4
-
Stop naStop na2 التعليقات 0 المشاركات 769 مشاهدة 41
3
-
Let love lead but make opueh follow am for backLet love lead but make opueh follow am for back2 التعليقات 0 المشاركات 795 مشاهدة
6
-
Historical fact...
you knw that the song "amazing grace" is the most famous Christian song ever and it's abt 255yrs old
written by a British slave traderJohn Newton in the 1770s
But lata converted to Anglican, d song was inspired by his life.
"I once, was lost but now am found"Historical fact... you knw that the song "amazing grace" is the most famous Christian song ever and it's abt 255yrs old written by a British slave traderJohn Newton in the 1770s But lata converted to Anglican, d song was inspired by his life. "I once, was lost but now am found"0 التعليقات 0 المشاركات 825 مشاهدة
3
-
Dis post just put me for thinking since morningDis post just put me for thinking since morning 🤦♂️1 التعليقات 0 المشاركات 821 مشاهدة
6
-
My everyday crush
#Afatok abeg make ona cari ha come dis app for meMy everyday crush 😍 #Afatok abeg make ona cari ha come dis app for me6 التعليقات 0 المشاركات 1كيلو بايت مشاهدة
7
-
Make life try imitate breast
Very soft to handleMake life try imitate breast Very soft to handle0 التعليقات 0 المشاركات 883 مشاهدة
2
-
Na dis series i dey crave for like disNa dis series i dey crave for like dis0 التعليقات 0 المشاركات 894 مشاهدة
3
-
Soldier na evn lagbu work
I nor knw beforeSoldier na evn lagbu work I nor knw before0 التعليقات 0 المشاركات 786 مشاهدة
3
-
When next you get chans to fall in love,
Try check welda the person get senseWhen next you get chans to fall in love, Try check welda the person get sense2 التعليقات 0 المشاركات 593 مشاهدة
3
-
Sometimes, even the chosen go chose cana to dey canally mindedSometimes, even the chosen go chose cana to dey canally minded0 التعليقات 0 المشاركات 606 مشاهدة
2
-
The rate of kidnapping is getting out of hand
A friend of mine was abducted on dec 1st wen travelling to PH, she was released yesterday (2nd dec) after d ransom was paid...pls be informed about certain roads bfr making any trip for now.
Stay guidedThe rate of kidnapping is getting out of hand A friend of mine was abducted on dec 1st wen travelling to PH, she was released yesterday (2nd dec) after d ransom was paid...pls be informed about certain roads bfr making any trip for now. Stay guided2 التعليقات 0 المشاركات 733 مشاهدة
4
-
-
Na like dis life suppose softNa like dis life suppose soft1 التعليقات 0 المشاركات 685 مشاهدة 45
3
-
I didn't even noticed that I've been verified
Kudos to team #Afatok ....i really appreciate
Jah blessI didn't even noticed that I've been verified Kudos to team #Afatok ....i really appreciate 🙏 Jah bless7 التعليقات 0 المشاركات 1كيلو بايت مشاهدة
6
المزيد من المنشورات